[00:00.00] 作词 : Uwandu David/Adeduji Jeremiah[00:01.00] 作曲 : Uwandu David/Kelvin Wokekoro/Adeduji Jeremiah[00:11.31]Wave.[00:11.40]My husband he has spirit of fornication.[00:13.14]He has what.[00:13.38]Spirit of fornication.[00:13.92]What is that.[00:14.16]Ashawo.[00:14.31](Ahh)[00:19.26] na labaja call my phone say make I call Amani[00:21.27]When am done with you[00:22.26]You go call me daddy[00:23.91]2billion dollars we fly go Miami[00:25.50]You won take colos compare new cannani[00:27.42]No waam[00:28.05]Cause casala but i still mean no harm[00:30.66]GLe collect my babe No wam[00:32.19]Billion dollar fit to make me[00:33.69]Go calm[00:34.17]So I mean no harm[00:35.28]You broke so you no[00:36.06]Fit relate (Ahhh)[00:37.38]You broke so no participate[00:38.82]How much wey we get[00:39.72]Them wan anticipate[00:40.77]You no fit to know[00:41.73]So no Dey calculate (Ahhh)[00:42.87]Na your money go make all of them baddies fall in line[00:55.62]Make you take it from me,[00:57.09]Nothing wey go make me[00:58.44]See you come dey lie[01:00.03]If you wan checks my pocket,[01:01.53]Before you finish you[01:02.58]Go use water full basket[01:03.99]You bomb Alaye sey na client[01:05.73]I be new taker for here[01:06.84]Cuz I sabi the science[01:08.13]Alhamdulilah, walahitalahi[01:09.06]My future is bright I know sey na[01:12.06]Na me be the guy, so take your time[01:14.28]Before you cry. Omotena[01:15.99]All my guys them know me[01:17.82]I no fit to Dey waste your time[01:20.28]Oya enter the party[01:21.72]Make we just dey pass the[01:22.95]kpoli dey vibe[01:32.70]You broke so you no[01:33.51]Fit relate (Ahhh)[01:34.83]You broke so no participate[01:36.27]How much wey we get[01:37.20]Them wan anticipate[01:38.40]You no fit to know[01:39.18]So no Dey calculate.