[00:10.67]Arrrhhhh[00:14.28]Champion[00:19.92]People wey dey Shayo[00:21.66]Those people dey here now[00:24.77]People wey dey jaiye oo[00:26.48]Those people dey here now na na[00:29.32]Them no call me tele oo[00:31.29]But them dey ca-call me now[00:34.32]Na empty belle oo[00:36.29]Na im make man dey feel somehow[00:38.21]I call my aza[00:40.72]Sey I be wan cashout[00:42.86]Sey make I put ten thousand[00:45.45]I put ten thousand[00:47.78]Everybody con cashout[00:50.55]Thank jehovah[00:52.80]Put am for my aza[00:54.89]Begin to find another ah ah[00:59.10]Waka waka no rest oo[01:02.25]Wetin man go do[01:04.17]Money go dey for madam to cook Ogbono[01:07.02]Wetin man go do[01:08.79]Your pikin sef e gass go school ooh[01:11.95]Wetin man go do[01:13.74]When money come e go hear[01:16.97]Wetin man go do uh uh[01:19.22]Wetin man go do uh uh[01:21.64]Wetin man go do[01:24.20]Wetin man go do ooo[01:26.65]Wetin man go do uh uh[01:29.00]Wetin man go do uh uh[01:31.46]Wetin man go do uh uh[01:33.94]Wetin man go do[01:37.80]Call daddy savi[01:39.51]No go let my blessings to pass me[01:42.02]Enemy no go laugh me[01:44.49]Make the money chill and relax me[01:46.41]If the money dey we go faji oo[01:48.88]I go be the life of the party oo[01:52.08]E go be like sey na magic[01:53.74]Call me jazzman abra cadabra oo[01:57.79]Waka waka no rest oo[02:00.81]Wetin man go do[02:02.82]Money go dey for madam to cook ogbono[02:05.72]Wetin man go do[02:07.37]Your pikin sef e gass go school ooh[02:10.60]Wetin man go do[02:12.33]When money come e go hear[02:15.48]Wetin man go do uh uh[02:17.89]Wetin man go do uh uh[02:20.31]Wetin man go do[02:22.90]Wetin man go do ooo[02:25.20]Wetin man go do ah ah ah[02:27.62]Wetin man go do uh uh[02:30.03]Wetin man go do uh uh[02:32.55]Wetin man go do[02:35.18]Wetin man go do[02:36.14]Man go fight for money[02:37.53]Wetin man go do[02:38.59]Man go fight for woman[02:40.13]Wetin man go do[02:41.02]Man go fight for business[02:42.39]Wetin man go do[02:43.46]Man go fight for nonsense[02:44.81]Wetin man go do uh uh[02:46.60]Body don dey tire[02:47.84]Body no be firewood[02:49.78]Wetin man go do[02:51.55]Body don dey tire[02:52.76]Body no be firewood[02:54.64]Wetin man go do oo[02:57.03]Wetin man go do oo do oo[02:59.55]Wetin man go do doo ooo[03:02.06]Wetin man go do[03:04.36]Wetin man go do