[00:00.000] 作词 : Rema[00:01.000] 作曲 : Rema[00:07.760] Another banger![00:09.741][00:10.178] How many dues wey the boy don pay?[00:12.714] How many insult I go take?[00:15.475] Address your shit like I'm Jahgo[00:17.911] I've been like this straight from the get go[00:20.204] I no dey take eye see loose bread[00:22.638] If you miss your show you know say me I go take am[00:25.051] Up my money 'cause your promoter desperate[00:27.514] Make una no vex na my money be my mandate[00:30.000][00:30.162] Ọmọ many my country people eye red o[00:32.494] My eye red for the green that's yellow[00:34.949] Some call me hybrid, some call me hollow[00:37.395] Keep who I really be on a low low[00:39.947] Day and night all my guys dey hustle[00:42.374] Every penny dey touch my circle[00:45.109] I dey pest my opps, make them restless on schedule[00:49.288][00:49.483] Dem say I be trouble maker[00:52.607] I go disturb everybody[00:55.117] Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me[01:00.066] Make you sef reason[01:02.375] E be better say they no call me nobody[01:05.034] I go still pass everybody even though say una use extra sheet[01:09.351][01:09.510] Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa[01:12.117] You better relocate I dey come closer[01:14.356] Even if na red I go tackle o[01:16.320] Ṣebi na vex you go vex[01:17.970] Ọmọ were me I no dey talk but try me first[01:20.523] Better save your money, this game no be by best dressed[01:23.010] Bought my first land since I was 17[01:25.315] You know steady grinding[01:26.334] Nothing wey you go show me wey go really surprise me[01:28.935][01:29.099] Ọmọ many my country people eye red o[01:31.905] My eye red for the green that's yellow[01:34.308] Some call me hybrid, some call me hollow[01:36.794] Keep who I really be on a low low[01:39.282] Day and night all my guys dey hustle[01:41.785] Every penny dey touch my circle[01:44.214] Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule[01:48.706][01:48.866] Dem say I be trouble maker[01:52.189] I go disturb everybody[01:54.476] Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me[01:59.557] Make you sef reason[02:01.809] E be better say they no call me nobody[02:04.305] I go still pass everybody even though say una use extra sheet[02:08.667][02:08.839] Dem say I be trouble maker[02:11.850] I go disturb everybody[02:14.310] Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me[02:19.277] Make you sef reason[02:21.681] E be better say they no call me nobody[02:24.145] I go still pass everybody even though say una use extra sheet