[00:00.00] 作词 : Udeorah Kassie Precious/Ikechukwu Eric Ahiauzu t/as Ric Hassani[00:01.00] 作曲 : Udeorah Kassie Precious/Ikechukwu Eric Ahiauzu t/as Ric Hassani[00:04.35]Oh no[00:12.12]Oh no[00:12.45]Oh no[00:12.54]Kpe kpe ti[00:15.33]Oh no[00:15.42]Fine girl[00:17.04]I wanna make you my girl[00:18.90]Want no other, cos you are divine girl[00:21.27]Steady fly looking like an angel[00:26.40]Susana, imma put you in designer[00:28.41]But anything you rock is final, forget about the Dolce and Gabbana[00:32.52]Oh Bebe, but I dey call your number, you no dey pick up[00:38.10]See the way wey you dey run this matter, abeg make you fear God[00:42.93]Many things, many things don happen, wey o no go fit talk[00:48.66]The love wey I get for you ma, e be long to the treetop[00:52.20]So bebe why you dey do lai dat[00:55.53]Tell me why you do lai dat o[00:58.14]Why you dey do lai dat[01:00.30]Why you wanna do lai dat[01:01.83]Do me lai dat (do lai dat)[01:05.04]Why you wanna do lai dat[01:06.42]Shey na because I love you and many men dey rush you, wey make you dey do lai dat[01:11.94]Yeah[01:12.90]So my baby why you wanna long tin o[01:15.39]Why you make it be like say I’m forcing you[01:17.64]I hear you say you’re looking for the right guy[01:19.77]Look at me don’t I look like the right guy[01:22.29]It is about that brother[01:24.03]wey de make you no dey love me o[01:26.49]Girl, we shall always shut down[01:28.83]no dey make me feel sorry o[01:32.10]No dulling no dulling girl[01:34.17]Be boring, be boring yeh[01:36.60]I wan show you some loving[01:38.40]So why wanna do me lai dat[01:41.40]No dulling no dulling girl[01:43.77]Be boring, be boring[01:46.20]I wan show you some loving[01:48.03]So how you go dey do me lai dat[01:49.86]So Bebe, why you dey do lai dat[01:53.16]Tell me why you do lai dat o[01:55.77]Why you dey do lai dat[01:57.93]Why you wanna do lai dat[02:00.63]Do me lai dat (do lai dat)[02:02.70]Why you wanna do lai dat[02:03.99]Shey na because I love you and many men dey rush you wey make you dey do lai dat[02:10.32]I dey call your number[02:15.06]I dey call your number[02:17.10]Pick up pick up[02:18.09]Odor pick up pick up[02:19.83]No dulling no dulling yeah[02:22.32]Be boring, be boring[02:24.66]I wan show you some loving[02:26.07]So why you go dey do me lai dat[02:28.83]So Bebe, why you dey do lai dat[02:31.53]Tell me why you do lai dat o[02:34.44]Why you dey do lai dat[02:36.36]Why you wanna do lai dat[02:37.83]Do me lai dat (do lai dat)[02:41.04]Why you wanna do lai dat[02:42.45]Shey na because I love you and many men dey rush you wey make you dey do lai dat