Problems - Jaywillz.lrc

LRC歌词下载
[00:00.00] 作曲 : Xtofa/Chinonso Emmanuel Ome
[00:01.00] 作词 : Chinonso Emmanuel Ome
[00:08.85]So many problmes Dey
[00:11.34]I just wanna live my life
[00:13.80]Let nobody come with motivate
[00:16.32]I just wanna do enjoyment
[00:18.84]One day e go reach me
[00:21.27]Make I do my snap with cheese
[00:23.76]Let nobody come with motivate me, I just wanna do enjoyment Woah oh!
[00:28.86]So from a distance far away…
[00:31.41]Minding my business (away…
[00:33.93]Don’t wanna fall victim oh noo
[00:36.42]Carry your distress far (away …
[00:39.00]Only God wey holy …
[00:41.40]No let dem whine you (shade)
[00:42.81]Don’t wanna fall victim oh no …
[00:46.41]Take away this stress away
[00:49.50]Before I kolo, make I enjoy myself (eh eh)
[00:52.92]Sunday I go praise da lord (eh eh)
[00:55.47]I’m moving majestical (eh eh)
[00:59.49]Make I no kolo, so I enjoy myself (eh eh)
[01:02.91]Sunday I go praise da lord (eh eh)
[01:05.49]I’m moving majestical (eh eh)
[01:08.25]Nobody care nigga is your cry
[01:11.43]Hop in the Benz dem kind
[01:13.80]Pull up in a G wagon
[01:16.26]For my country na crime
[01:19.05]YEH!
[01:19.35]Cause when it’s God’s time, nobody fit stop am
[01:21.99]Nobody go press stop
[01:23.19]Make nobody buss am
[01:24.39]Nobody fit touch am
[01:25.65]Pray make I no dodge am
[01:26.88]Pray make I no rush am
[01:28.11]Make am no hit you down
[01:29.10]So from a distance (far away…
[01:31.41]Minding my business (away…
[01:33.93]Don’t wanna fall victim oh Noo
[01:36.42]Carry distress (far away …
[01:39.00]Only God wey holy …
[01:41.40]No let dem whine you (shade)
[01:42.75]Don’t wanna fall victim oh no…
[01:46.35]Take away this stress away
[01:49.50]Before I kolo, make I enjoy myself (eh eh)
[01:52.92]Sunday I go praise da lord (eh eh)
[01:55.47]I’m moving majestical (eh eh)
[01:59.49]Make I no kolo, so I enjoy myself (eh eh)
[02:02.91]Sunday I go praise da lord (eh eh )
[02:05.49]I’m moving majestical (eh eh)
[02:09.99]Mad o…
[02:13.08]….. the beat chef.
文本歌词
作曲 : Xtofa/Chinonso Emmanuel Ome
作词 : Chinonso Emmanuel Ome
So many problmes Dey
I just wanna live my life
Let nobody come with motivate
I just wanna do enjoyment
One day e go reach me
Make I do my snap with cheese
Let nobody come with motivate me, I just wanna do enjoyment Woah oh!
So from a distance far away…
Minding my business (away…
Don’t wanna fall victim oh noo
Carry your distress far (away …
Only God wey holy …
No let dem whine you (shade)
Don’t wanna fall victim oh no …
Take away this stress away
Before I kolo, make I enjoy myself (eh eh)
Sunday I go praise da lord (eh eh)
I’m moving majestical (eh eh)
Make I no kolo, so I enjoy myself (eh eh)
Sunday I go praise da lord (eh eh)
I’m moving majestical (eh eh)
Nobody care nigga is your cry
Hop in the Benz dem kind
Pull up in a G wagon
For my country na crime
YEH!
Cause when it’s God’s time, nobody fit stop am
Nobody go press stop
Make nobody buss am
Nobody fit touch am
Pray make I no dodge am
Pray make I no rush am
Make am no hit you down
So from a distance (far away…
Minding my business (away…
Don’t wanna fall victim oh Noo
Carry distress (far away …
Only God wey holy …
No let dem whine you (shade)
Don’t wanna fall victim oh no…
Take away this stress away
Before I kolo, make I enjoy myself (eh eh)
Sunday I go praise da lord (eh eh)
I’m moving majestical (eh eh)
Make I no kolo, so I enjoy myself (eh eh)
Sunday I go praise da lord (eh eh )
I’m moving majestical (eh eh)
Mad o…
….. the beat chef.